English Lyrics

New Religion Lyrics – Olamide & Asake

Advertisement

New Religion Song details :

Song : New Religion
Singer : Olamide & Asake
Music : Olamide & Asake
Lyrics : Olamide & Asake
Label : Olamide

New Religion Lyrics – Olamide & Asake

Olomi Wombe O,
Ko De Ye Koma Lobe..
Lifestyle Agba Baller,
R.i.p To Pele..

Dribble Like Maradona,
Baby Malosonta..
Nobody To Ta,
Lagos To Minnesota..

No Cap,
Nobody Wey Dey Hotter..
I No Fit,
No Fit Do Mediocre…

O Ri Balenciaga,
I Got Moves Like Jagger..
I Know Jago I Know Jaga,
No Dey Follow Me Dey Taka..

New Religion Eckankar,
Premium Be The Swagger..
No Send No Baga,
Nfana Ibaga..

It Be Like Say Dem Dey Gather Oh,
For My Matter Oh..
I Get The Magic,
Abracadabra Oh..

Wo Black Face Lo Ko Hard Life,
I Just Dey Chop Life..
No Stressing Living Soft Life,
I Don’t Know How I Survive This Tour Life.

Girls Weh Want Get My Baby Reach 4/5,
Every Word Weh De Come Out Of My Mouth.
I De Monetize Am Baba I No Get Energy,
And I Can’t Really Shout And I Can’t Really Mtcheww Wo..

Mio Shakomo Remedy,
Cash Money Cash Moolah..
Cash In Cash Out Baby Why Should I,
Catch Feelings More Than A Flight Baby Cancel Am..

E De Pain Me Like Blackface And Tribunal,
Wo! I Too Soft Like Puff Puff..
And My Bank Alert Bad,
You Go Mad You Go Off..

Guy You Better Wear Glove,
Before You Touch Am..
It Dey Hot It Dey Smoke It Dey Burn..

Olomi Wombe O,
Ko De Ye Koma Lobe..
Lifestyle Agba Baller,
R.i.p To Pele..

Dribble Like Maradona,
Baby Malosonta..
Nobody To Ta,
Lagos To Minnesota..

No Cap,
Nobody Weh De Hotter..
I No Fit,
No Fit Do Mediocre..

O Ri Balenciaga,
I Got Moves Like Jagger..
I Know Jago I Know Jaga,
No Dey Follow Me De Taka..

New Religion Eckankar,
Premium Be The Swagger..
No Send No Baga,
Nfana Ibaga.

It Be Like Say Dem Dey Gather Oh,
For My Matter Oh..
I Get The Magic,
Abracadabra Oh..

Melody Pelu Harmony Pelu,
Peace Nikan Nimo Fe..
I No Get Strength To Be Fair,
No Intruding My Private Affair..

Be You Family Or My Friend,
Oya Pause Shoti Gbo Scores..
Nigga Of Course Why,
You Come Dey Pompous..

Flow So Delirious Stupendous,
And The Opps They Envious..
They Can’t Be Us..

I Accept Say I Change Me,
I No Be Same Guy..
I De Push P Everyday,
I Be Game Guy..

Only Dead Fish Goes With The Flow Dead Guy,
No De Whine Me.
I No De Joke Omo Take Time..
Travel All Around The Globe,
Obo Do Oyinbo..

We Dey Take Pictures,
We Dey Strike We Dey Pose
My G My Shit Really Fly,
Too Dope..
And The Girls Sniffing On,
My Body Like Dem Dey Do Coke

Tags

Related Articles

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Back to top button
Close