English Lyrics

B. D’OR Lyrics – Burna Boy ft. WizKid

Advertisement

B. D’OR song Details:

Song Name: B. D’OR
Singer: Burna Boy, WizKid
Composer: Burna Boy, WizKid
Lyrics by: WizKid, Burna Boy

B. D’OR song Lyrics -Burna Boy ft. WizKid

Omo guy, wetin dey sup, wetin dey sup na?
I dey outside, I dey outside
Yeah-yeah
One man, two man
Three, e don kpenkelemes

Kpenkelemes
Con dey move like a disco
Won ni ki ma lo latan
I be boss, I be actor
So they for give me ballon d’or
Oya come take a picture
Rorayo ayo n kpayan
Oya follow my instructions

Won nle mi bo, won nle mi bo
Won nle mi bo o
Won nle mi bo, won nle mi bo
Won nle mi bo o

Kpenkelemes
Come dеy smoke cannabis
Doctor say make I pop one of this
Makе me fly like say I’m aladdin
Come bring some kind melodies
Omo messi self no do pa^sa this
So many things inside of my jeans
I swear down e be things, e be things

Kpenkelemes
Con dey move like a disco
Won ni ki ma lo latan
I be boss, I be actor
So they for give me ballon d’or
Oya come take a picture
Rorayo ayo n kpayan
Oya follow my instructions

Ooh, lord of mercy
I dey with one wey dey call me messi
I dey for s^^tta, she go fly come check me
I never see person wey fit money impress me
All of the things she dey do, she dey test me
I dey with kele wey for back, I dey pressing
The one I carry come don dey suspect me
She call me small body, big engine, ooh-ah
On my number, she calling on (mogbe ooh)
Anytime wey she wan give me loving ah (mogbe ooh)
And like flat tire, me go pump it up (mogbe ooh)
And every other day na she dey turn me on
Say me I still dey make her come the more
As soon as we reach house, we dey kponkriyon
Walahi I forget say her guy dey for there
See omo, omo mo ti kpenkelemesi ooh

Kpenkelemes
Con dey move like a disco
Won ni ki ma lo latan
I be boss, I be actor
So they for give me ballon d’or
Oya come take a picture
Rora yo ayo n kpa iyan
Oya follow my instructions

Won nle mi bo, won nle mi bo
Won nle mi bo o
Won nle mi bo, won nle mi bo
Won nle mi bo o
Won nle mi bo, won nle mi bo
Won nle mi bo o
Won nle mi bo, won nle mi bo
Won nle mi bo o

Tags

Related Articles

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Back to top button
Close