English Lyrics

Aje Lyrics – G Makun

Advertisement

Aje song Details:

Written by: G Makun

Aje song Lyrics

Give me love
Give me love
Give me all
Baby no dey do me body coil
(skool on the beat)
Give me love
Give me love
Give me all
Shae u no no wat u do the boy
O lo lo lo lo lo
Give me love
Give me love
Give me all
Baby no dey do me body coil
G Makun
Give me love
Give me love
Give me all
Shae u no no wat u do the boy

Verse 1
Girl I Badu you
From the first time u let me in
Girl I no fit sleep
Your thoughts just dey burst my brain
I don dey try to call
U no dey pick up
Na wetin u want baby speak up
ki lo Fe
Baby please talk

Pre-chorus
Where u dey
I don dey wait for u (ey ey ey)
I don dey wait for u (oh oh oh)
where u dey eyea eh eh (where u deyeeee)
I don dey wait for u (ey ey ey)
I don dey wait for u (oh oh oh)
Wa fun mi ni Ife

Chorus
No go leave me aje (aje)
u be my medication (aje)
Abeg no go do me corny (no no no no)
Cos na u be my cure (lo lo lo lo)

Verse 2
Anywhere u want I go dey there
Oya tell me the place I go dey there (dey there)
Make them tell me the price I go pay them (pay them)
Ur body figure 8 be my own cure (own cure)
Give me one time
Say no waste time
I love ur pretty waist wine
Give me no waste time

Pre-chorus
Chorus2x

Skool on the beat

Tags

Related Articles

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Back to top button
Close