English Lyrics

Budget Lyrics – Crizem

Advertisement

Budget song Details:

Written by: Ogbuagu Christopher Emenike (a.k.a) Crizem

Budget song Lyrics

Oga adili gi okay – otu osi dili m’okay
Oga adili gi okay – Hywage
It’s your boy Crizem – Agadaganwa

If e no be your way I no dey go
If no be your call I no dey pick
If e no be you I no dey worship
Abi wetin I gain if at last I no dey where you dey
Oh wey!

If e no be your way I no dey go
If no be your call I no dey pick
If e no be you I no dey worship
Abi wetin I gain if at last I no dey where you dey
Oh wey!

Chorus
Put me for budget Oluwa
No let my blessings follow backyard when I dey for front oh – oh wey (2x)
Put for your budget
Make you no forget me
As you do for others make you do for me oh – oh wey! (2x)

Verse 1:
Am serving a great God afaya bu akataka
Look at me very well ebube ya juru yakata
Maka na ihe oneme nandum Nwanne ogbalu kasaa
If you don’t know this God brother, sister biko pasaa (pasaa)
In this life you gotta live and give your best
And ogadikwa risky if you don’t give your life to Christ – hah
Do it now maka chi foo ogadi late
Ngozi g’adiri gi maobu n’ime Uche Chukwu – legodi
You cannot play with God because he’s not a game
And you cannot serve the Lord and your life is still the same
See, am a living testimony, boring turning to exploring
Now am making a good money – (dey don know hah)
See my life now – am packing nothing
Everyday am balling no be flunting
And no be say na only dey pray pass
No be say na only me dey do praying and fasting

Chorus
Put me for budget Oluwa
No let my blessings follow backyard when I dey for front oh – oh wey (2x)
Put for your budget
Make you no forget me
As you do for others make you do for me oh – oh wey! (2x)

Verse 2:
Na everyday me dey see grace on duty
You have turn my imaginations to reality (ebelebe)
I was blind you make me see (make me see)
I was nobody but you called me your own
Oh wey! Ah!!
See the way you love me and know me by my name
Everything about me Lord is all about you
Continue to be my God and please don’t let me fall

…Call me Crizem Nwanne aaah

Tags

Related Articles

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Back to top button
Close