English Lyrics

Ori Lyrics – Behloh

Advertisement

Ori song Details:

Written by: Behloh

Ori song Lyrics

So many fight wey me fight
Hustle day & night
Battles made strong
Omo I pray to God o ki owo nla tun wole

Ori mi ji ma sun
Moti so fun eleda mi pe o
Moma nor dollar eh

Ayanmo Gbe mi dele
Mo ti so fun eleda mi pe o
Moma fi ayo shayo

Ori lo yo mi
This life na jeje
Take am easy jeje
Cos Na man wey get work na him go chop the dollar

So many fight wey me fight
Hustle day & night
Battles made strong
Omo I pray to God o ki owo nla tun wole

So take a look at me now
Bad days are gone
Paid all my dues
Now I dey ball nonstop o
Owo nla ti wole eh eh

All the way from igboro
Nobody know wetin man been face
Hustle for the street hustle don pay
I tell baba God make he visit my home ah

So many No wey them talk
Hustle hard give up no join
I yarn Oluwa say me I must to reign
Cos na man wey work na him go chop this owo

Ori mi ji masun
Moti so fun eleda mi pe o
Moma nor dollar eh

Ayanmo Gbe mi dele
Mo ti so fun eleda mi pe o
Moma fi ayo shayo

Ori lo yo mi
This life na jeje
Take am easy jeje cos na man wey work na him go chop the dollar

Ori mi ji masun
Hustle enter blessing
Steady alert we balling cos na man wey work
Na him go chop the dollar

Eh eh eh ah ah eh

Broda je ka shope o
Oluwa ti gba ope o
Emi gan ti shope mi (cos na man wey work na em go chop the dollar)

Tags

Related Articles

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Back to top button
Close