English Lyrics

Jump up Lyrics – Taylor rymz

Advertisement

Jump up song Details:

Written by: Taylor Rymz

Jump up song Lyrics

Taylor rymz..

buckle up like 1 2 3
get on it by 4 5 6
street you know e no easy
plenty plenty no mercies…no mercies

jump up
only for the work work
make you no dey talk talk
if you wanna dress and catch up with the dance
if you really wanna dance

make you no dey do like say
you be that man
wey dey like to raise body
like an island
when e never get money
to go buy land
make you no dey fly like say you be superman

verse 1
(Plenty plenty stories
sounds like superstory
but i give God all the glory
..nobody holy
..forget the story
..some no go call you
..some go dey laugh you
..but when the glory don delete the cori
many go dey wan form say dem love you)–2x

la la la la…la la la la
oo wa wa why..

jump up
only for the work work
make you no dey talk talk
if you wanna dress and catch up with the dance
if you really wanna dance

make you no dey do like say
you be that man
wey dey like to raise body
like an island
when e never get money
to go buy land
make you no dey fly like say you be superman

verse 2
Another day for another night
another grace for another height
no go judge why i need to fight
ah just want to see the light
..work just for cause not for applause
..hustle no be by force shey you want to pumpus
..you wan involve in the people like us
..with men ontop

buckle up like 1 2 3
get on it by 4 5 6
street you know e no easy
plenty plenty no mercies…no mercies

jump up
only for the work work
make you no dey talk talk
if you wanna dress and catch up with the dance
if you really wanna dance

make you no dey do like say
you be that man
wey dey like to raise body
like an island
when e never get money
to go buy land
make you no dey fly like say you be superman

Tags

Related Articles

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Back to top button
Close