English Lyrics

Hustle Lyrics – Canorrus

Advertisement

Hustle Lyrics song Details:

Written by: Isaac Oluwafemi Ayodele

Hustle Lyrics song Lyrics

(As I dey wake up in the morning)
(Canorrus pon this)
(Comot my sorrow make I lick honey)
Elkanah on the beat
(Emperor Dee)
(As I dey wake up in the morning)
(ST1KK2)
(Oluwa bless my hustle)

As I dey wake up in the morning (in the morning)
I pray to God make He bless me (make He bless me)
Comot my sorrow make I lick honey (make I lick honey oh)
As I dey struggle bless me with money oh (money oh)
Ki ‘kan ti o to le pada wa sẹ ku
Ohun to ba w’ ọmọ jẹ kii run ‘mọ ninu
Awọn aronipin dẹ le maa binu
Oluwa fire them tan ba lọ gbemu

As I dey hustle (hustle)
Make I no stumble (make I no stumble)
And as I dey struggle
Oluwa bless my hustle (bless my hustle)
As I dey hustle (hustle)
Make I no stumble (make I no stumble)
And as I dey struggle
Oluwa bless my hustle

I wan take care of my momsy (take care of my momsy)
Take care of my popsy (take care of my popsy)
Make them pray for me (make them pray for me)
So I go make more money (so I go make more money)
I don’t need to cause commotion (commotion)
What I need now is promotion (promotion)
Kin ma fresh lai lo lotion (lai lo lotion)
Plans mi pọ, mi o le mention (mi o le mention)
Kin ma flow bi ti water (water)
K’ orin dun bí ti butter (butter yeah yeah)
K’ aye yọ mọ mi tin ba enter (enter)
Mo duro deede mi o jaya (jaya)
Won ni mi o le blow, mi o le cast
Ọrọ yen dun mi gan, o fun mi ni scars
Sugbon mo ti pegede, mo ti pass
Ẹ o le rí mi mọ, oju mi ti scarce

As I dey wake up in the morning (in the morning)
I pray to God make He bless me (make He bless me)
Comot my sorrow make I lick honey (make I lick honey oh)
As I dey struggle bless me with money oh (money oh)
Ki ‘kan ti o to le pada wa sẹ ku
Ohun to ba w’ ọmọ jẹ kii run ‘mọ ninu
Awọn aronipin dẹ le maa binu
Oluwa fire them tan ba lọ gbemu

As I dey hustle (hustle)
Make I no stumble (make I no stumble)
And as I dey struggle
Oluwa bless my hustle (bless my hustle)
As I dey hustle (hustle)
Make I no stumble (make I no stumble)
And as I dey struggle
Oluwa bless my hustle

I know say I no come from a rich family (oh yeah)
But a rich family must come from me (come from me)
If you think down deep, you will know what I mean
If you know what I dey face, you for no reason me (yeah yeah yeah)
I’ve done many things that brought regret (yeah yeah yeah)
With all I’ve done, what do I get
I tried, tried, I’m giving my best
I now look upon God to do the rest
I know say I no fine but I get my swag (oh yeah)
Everything on God, I no dey brag
On God, On God, no cap (On God, On God)
All on God, I dey sing and I dey rap (yeah)
(F*ck with me, hypertension)
(Mess with me, high tension)
(Roll with me, be cautioned)
(On a low-key, no interruption)

As I dey wake up in the morning (in the morning)
I pray to God make He bless me (make He bless me)
Comot my sorrow make I lick honey (make I lick honey oh)
As I dey struggle bless me with money oh (money oh)
Ki ‘kan ti o to le pada wa sẹ ku
Ohun to ba w’ ọmọ jẹ kii run ‘mọ ninu
Awọn aronipin dẹ le maa binu
Oluwa fire them tan ba lọ gbemu

As I dey hustle (hustle)
Make I no stumble (make I no stumble)
And as I dey struggle
Oluwa bless my hustle (bless my hustle)
As I dey hustle (hustle)
Make I no stumble (make I no stumble)
And as I dey struggle
Oluwa bless my hustle

(As I dey wake up in the morning)
(ST1KK2)
(Canorrus pon this)

Tags

Related Articles

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Back to top button
Close