English Lyrics

Boyyblink – Loi Loi (Freestyle) Lyrics – Boyyblink

Advertisement

Boyyblink – Loi Loi (Freestyle) song Details:

Written by: Boyyblink

Boyyblink song Lyrics

INTRO

Heh
Boyyblinka Boyyblink Sco
I say na kpakrikpu something.
Halla mah name you know.

CHORUS

Their money dey smell like Loi Loi
Hey
Dem dey smell like Loi Loi
Their money dey smell like Loi Loi
Hey
Dem dey smell like Loi Loi
Oya oya make i tell dem the koko hah
Kokomsa common
Dem dey smell like Loi Loi.
Rensuka first son.

VERSE 1

You hustle on your own
You die for nothing
Hah, die for nothing
Work on your own still kpai for nothing
Hah, you kpai for nothing.
Join bad gang and kpeme for nothing
Hah you kpeme for nothing.
Smoke wee wee still craze for nothing
Omo omo you craze for nothing.
Boyyblinka Boyyblink Sco
E no dey make noise,
Everything him talk I say dem be true talk,
Oya forget all those stuff dem make we hear word,
Anytime wey we dey talk Oya tell dem shut up
Cuz nobody, nobody, nobody, nobody knows
Nobody, nobody, nobody, nobody, knows..
Nobody, nobody, nobody, nobody, nobody, nobody, nobody, nobody, nobody, go know.
Oya Oya make i, Oya make i tell dem the koko
(Koko)
Na wetin dey sup o
(Sup o)
Their money dey smell like Loi Loi (Oya Oya Oya Oya eh).

CHORUS

Their money dey smell like Loi Loi
Hey
Dem dey smell like Loi Loi
Their money dey smell like Loi Loi
Hey dem dey smell like Loi Loi
Oya Oya make i tell dem the koko hah
Kokomsa common
Dem dey smell like Loi Loi
Oya Oya make i tell dem the koko hah
Kokomsa common dem dey smell like Loi Loi
Heh
You hustle on your own
You die for nothing
Hah
Die for nothing
Join bad gang and kpeme for nothing
Hah
You kpeme for nothing

VERSE 2

Oya Oya follow me dey waka.
I don enter stage for this matter.
See me no be wahala,
Come follow me go no be balava.
Oya Oya see me see case
For this party make you start to dey craze
Make we spend the money dey go because for this party we go start to dey shagga hey.
(Dem don craze)
Why e be say anytime wey dem make small money all the neighbors no go hear word
(Dem don craze)
Every time for my yard, i no fitu rest because of i pass my neighbour,
(Dem don mess up)
Come rain, come sun, everyday, every night, i say nobody dey hear word.
(Dem don mess up)
I tire o, i tire mama nkechi for the yard else eh.
Dem end the SARS, before the SARS go end dem
Police brutality everyday for society
See the scarcity every time for community.

OUTRO
Resunka first son skinny.

I for tell dem the koko
(Tell dem)
Abi make I tell dem the koko?
(Tell dem na)
I for tell dem the koko
(I say make you tell dem)

I say na kpakrikpu something.

Tags

Related Articles

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Back to top button
Close